Mut4y

Heart Robba


Imprimir canciónEnviar corrección de la canciónEnviar canción nuevafacebooktwitterwhatsapp

I like Mut4y
Omo shey you know
Say we no need no referee to blow
Be your hero
Make you feel warm anytime wey you go
Be like you don jazz me
Otrumokpoh baby girl na him knack me
Omo shey you know
Say we no need no referee to blow
Blow oh oh oh

Moni o di don don
Ama give you loving till the sun comes
Anytime you call me I dey run come
Baby
Iwo gan gan eh
Moni o di don don
Ama give you loving till the sun comes yeah
Anytime you call me I dey run come
Baby
Iwo gan gan Iwo gan gan eh

I dey need you everyday
Oh my sweet sweet kele come cool me down
Oya come cool me down
I dey need you night and day
Ohhh yay
Girl come around me love it when you come around
Ohhh yay wey

Natural oh
Omo baby you be natural oh natural
Heart Robba oh
Omo baby you be heart robba you be heart robba oh yeah
Natural oh
Omo baby you be natural oh natural
Heart Robba oh
Omo baby you be heart robba you be heart robba oh yeah

See I'm for real
Me I no wan waste no time oo me I no wan waste no time oo
Say na you I need
Me I wan catch your vibe oo catch your vibe
Tell me wetin you need
Make you no go free my side oo make you no go free my side oo
Wetin e take to make you stay stick around oo ye ye ye

Moni o di don don
Ama give you loving 'til the sun comes yeah
Anytime you call me I dey run come
Baby
Iwo gan gan eh
Moni o di don don
Ama give you loving 'til the sun comes yeah
Anytime you call me I dey run come
Baby yi
Iwo gan gan Iwo gan gan ye
Ye oo ye oo

Natural oh
Omo baby you be natural oh natural
Heart robba oh
Omo baby you be heart robba you be heart robba oh yeah
Natural oh
Omo baby you be natural oh natural
Heart robba oh
Omo baby you be heart robba you be heart robba oh yeah
Oh yeah

You be natural yeah
Ye ye ye you be heart robba oh ye
Na na na na
You be hert roba ye ye oh yea

Omo shey you know
Say we no need no referee to blow
Be your hero
Make you feel warm anytime wey you go
Be like you don jazz me
Otrumokpoh baby girl na him knack me
Omo shey you know
Say we no need no referee to blow
Blow o o o


Autor(es): Elhi Elhi