Tolani

No Yawa

Imprimir canciónEnviar corrección de la canciónEnviar canción nuevafacebooktwitterwhatsapp

Trumpet playing

Forget what the girl dem say I swear down dem just dey jealous you
And when dem dey talk for your back
Make you no send dem just be gbegborun
Forget what the girl dem say I swear down dem just dey jealous you
And when dem dey talk for your back make you no send
Dem just dey gbegborun

No yawa all the girls say you too fire
All the boys say you too waya o
Baby girl say no yawa
No yawa
All the boys say you too fire
All the girls say you too waya o
Baby girl say no yawa

Baby give me love jeje baby give me love jeje oh baby
Ay she be domitila
Baby give me love jeje baby give me love jeje oh baby
Ay she be domitila
Baby give me love jeje baby give me love jeje oh baby
Baby give me give me love make give me give me oooo

Trumpet playing

This e be serious this kain girl she dangerous yeah yeah
This e be serious you no even sick but she give you drugs yeah yeah
This e be serious wetin I want to talk oh my God yeah yeah
This e be serious serious yeah

No yawa
All the girls say you too fire
All the boys say you too Waya o
Baby girl say no yawa
No yawa
All the boys say you too fire
All the girls say you too waya o
Baby girl say no yawa

Baby give me love jeje baby give me love jeje oh baby
Ay she be domitila
Baby give me love jeje baby give me love jeje oh baby
Ay she be domitila
Oh baby give me love jeje baby give me love jeje oh baby