Energy


Print songSend correction to the songSend new songfacebooktwitterwhatsapp

I′ve been sitting at the corner tryna compose
Wetin I fit yarn to make you come close
Me I no get raba but I get hope
Container be coming on a ghost mode
Girl I no go lie I like your culo
That thing wey you carry be like hey o
Everybody want am but na few can
If you give me chance I no go fall hand
Oh na na na
Something about you making my head go
Na na na
I don't know what you′ve done to me oh na na na
I like the vibe I'm willing to let go na na na
Oh na na
You got the energy energy energy
I'm feeling your energy energy energy
You got the energy energy energy
I dey feel your energy energy energy
Baby girl you looking like a menu
Full option I′m atenu
Imma eat you up like spaghetti
Girl I no go sly you forget it
If I give you lamba no be lie o
I′m just tryna ensure that you smile o
No long talk make we link up
Make I turn your table like I'm spinall
Oh na na na
Something about you making my head go
Na na na
I don′t know what you've done to me
Oh na na na
I like the vibe I′m willing to let go na na na
Oh na na
You got the energy energy energy
I'm feeling your energy energy energy
You got the energy energy energy
I dey feel your energy energy energy
Girl you got that energy
Nobody fit tame that energy
No fit lie you get that melody
Make a man wan tap that Melanie
You got that energy
Nothing wey fit change that energy
No fit lie you get that melody
Make a man wan tap that Melanie
Oh na na na
Something about you making my head go
Na na na
I don′t know what you've done to me oh na na na
I like the vibe I'm willing to let go na na na
You got the energy energy energy
I′m feeling your energy energy energy
You got the energy energy energy
I dey feel your energy energy energy
You too much o
Say you too much o