Olamide

Stronger


Print songSend correction to the songSend new songfacebooktwitterwhatsapp

Release yourself
To the unknown

Sweet life no sweet pass like this
Cigars and cannabis
Chillin' with my gees
Man, I gat at least, sisi hundred and fifty girls bussin'
You want to kill person ni?
Different alcohol inside the cooler, and the fridge
Dem dey freeze

You don turn bad girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last summer, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud
You don turn bad girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last summer, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud

Yuh, this for the girls with the toxic ex boyfriend, prioritizing happiness
Wey dey flex, wey dey put men for different cruise ,'cause they can't stress
Living life to the fullest
Ooh, I'm loving the new you
In your Gucci swimsuit
Chillin' by the pool, that's what it do
Showing more skin, get a new tattoo
Trying different taboos, and flying to Cancún
Yeah, get your swag back, secure the bag
And fly away if you want, and maami, don't fly back
And if your plan stop going smoothly, as it should
Go back to the drawing board, baby boo
Yeah, you need a soldier, not a bọlọ
No go dey waka with men wey dey draw like ọgbọno
Do BBL, if you wanna
You only live once, maami, turn down or turn up (Yeesh)

Sweet life no sweet pass like this
Cigars and cannabis
Chillin' with my gees
Man, I gat at least, sisi hundred and fifty girls bussin'
You want to kill person ni?
Different alcohol inside the cooler, and the fridge
Dem dey freeze

You don turn bad girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last summer, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud
You don turn bad girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last summer, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud

If you wanna smoke of that good shit
This right here is the purple rare
This right here is the amnesia rare
And this right here is the special one
This the jumbo burrito
If you need perspection for your troubles, you know I gat you
Holla at your boy