Good Girl


Intro :

She get everything I want

Verse :
I love my lady
I no go lie
She be the real fine lady
Wey dey blow ma mind
She nor dey stress me o
She no dey form
My Nigerian woman
Nwanyi ọma

Hook

She get everything I wanti o
When she smile I dey melti o
Ọna tọ ka chọkọlatị ooo
And the ụkwụ bukwa weighti ooo
She dey make me get high
Her confidence mahdi oo
Ma Baby nor get wahala ahhh
She nor dey frustrate oo

Chorus:

She be good girlie o
She be good girlie o
She dey gimme peace of mind
She dey gimme peace of mind ooo
She be good girlie o
She be good girlie o
She dey gimme peace of mind
She dey gimme peace of mind ooo

Verse 2
My woman ,my medicine
My woman she be everything
My woman she dey keep it real o
My woman she fine die
And she nor dey fake her love o
She just dey gimme all o
Ọmalịcha babịm di ụtọ
Ọmalịcha babịm di ụtọ

Hook

She get everything I wanti o
When she smile I dey melti o
Ọna tọ ka chọkọlatị ooo
And the ụkwụ bukwa weighti ooo
She dey make me get high
Her confidence mahdi oo
Ma Baby nor get wahala ahhh
She nor dey frustrate oo

Chorus:

She be good girlie o
She be good girlie o
She dey gimme peace of mind
She dey gimme peace of mind ooo
She be good girlie o
She be good girlie o
She dey gimme peace of mind
She dey gimme peace of mind ooo


Autor(es): Anthony Obiechie