Sobente


So what is the blower
lt's magic
Myde
Myde dey here so

Me l no like trouble oo
La le yi wo mo wa celebrate
They say first to do
Omo e no dey pain person
Ko ma lo bi pe o lo appreciate

Because man dey hustle
Man dey struggle
Man dey worry
Man dey search for kaluba oo

Man dey bubble
Man dey happy
Man dey jaiye
When dem see the kaluba oo

Carpenter wey no know him work
Na su egbe na su egbe ooo
Na su egbe na su egbe

Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje na buleje

Brother wey no sabi gbese
You be sobente
Sobente
You be sobente
Sobente
You be sobente
Sobente

Carpenter wey no know him work
Na su egbe na su egbe ooo
Na su egbe na su egbe

Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje na buleje

Sister wey no sabi shake
You be sobente
Sobente
You be sobente
Sobente
You be sobente
Sobente

Me I different person
Energy different
You know as e dey go

Me I nor come dance azonto oo
La le yi mo ma jollificate
If you nor sabi how to gbese oo
Gbe body e jhoo
La le yi mo kan ma demonstrate oshe

Because man dey hustle
Man dey struggle
Man dey worry
Man dey search for kaluba oo

Man dey bubble
Man dey happy
Man dey jaiye
When dem see the kaluba oo

Carpenter wey no know him work
Na su egbe na su egbe ooo
Na su egbe na su egbe

Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje na buleje

Brother wey no sabi gbese
You be sobente
Sobente
You be sobente
Sobente
You be sobente
Sobente

Carpenter wey no know him work
Na su egbe na su egbe ooo
Na su egbe na su egbe

Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje na buleje

Sister wey no sabi shake
You be sobente
Sobente
You be sobente
Sobente
You be sobente
Sobente

lnternational vibes
Myde