HAPPINESS [Album]
Na true e favour cover me
na na na na na
na na na na na
Yo yo yo yo yo yo yo
Na na na na na
And me already know say happiness is key
And you already know say worry worry cannot change a thing
That’s why the Bible tell me say in every situation say make I praise praise
Say when you see me dance e be like say na craze I dey dance like David eh eh
Lord I thank you for the love the life protection and salvation why you love me this o
Tell me why you love me like this o
Abeg leave me make I dance every time you see me dancing
Please I no go wait come dance with me
Ye eh ye ye e ye o I carry favour
Everytime you see me smiling
I just wanna make You smile too
Ye eh ye ye e ye o me I carry favour
As you dey dance make you carry favor blessings grace miracles
Favor o blessings grace miracles
Anything wey you want
Blessings grace miracles make you carry favor blessings grace miracles ah
Na na na na na
Na na na na na
Yo yo yo yo yo yo yo
Na na na na na
When dey fire fire my God just dey cover cover
Everything dem do e dey bounce back
Na God dey play my soundtrack
Ah na baba God be okaka
Na him dey make me call him my papa
Each and everyday you make me wonder wonder
You no dey play me wayo o
Poverty go low low low
Sickness go low low low
God you love me love me tell me why you love me like this o
Abegi leave me make I dance
Every time you see me dancing please I no go wait come dance with me
Ye eh ye ye e ye o me I carry favour
Everytime you see me smiling
I just wanna make you smile too
Ye eh ye ye e ye o me I carry favour
As you dey dance make you carry favor blessings grace miracles
Favor o blessings grace miracles
Anything wey you want
Blessings grace miracles
Make you carry favor blessings grace miracles
Na na na na na
Na na na na na
Yo yo yo yo yo yo yo
Na na na na na
Happiness is key
Worry no dey help
Everything is working
Working for your good
Happiness is key
Worry no dey help
Everything is working
Working for your good
Oya dancey now like a winner man ehen
Praise the lord move your body Hallelujah
Oya dance now like a winner man ehen
Praise the lord move your body
Abegi leave me make I dance
Shebi na the word of God be my medicine
Na goodness and mercy na dem go dey follow me
Even if I like I go do shakara for them
From glory to glory na em be my story eh
Na na na na na na na
Na na na na na na na na
Ye eh ye ye e ye o me I carry favour
As you dey dance make you carry favor blessings grace miracles
Favor o blessings grace miracles
Anything wey you want
Blessings grace miracles
Make you carry favor blessings grace miracles
Ahhh
Writer/s: PANOS LIASSI, JOSH POWELL, ANDREW TUMI, LOUIS EDWARDS, HENRY PARSLEY, SHAHIN BADAR