Commando


Yeah yeah
Odi odi ehn ehn
Starboy
Lihana ehn ehn

The love wey you give me girl e dey high pass palmi
Spellz
Omalicha girl you sweet pass jollof oh
Apuruka something come and coolu my temper oh
My baby see wetin you carry oh le le oh oh

Baby whine oh shake ehn ehn
Whine commando
Whine and dance commando ehn ehn
Whine oh my baby go down low
Odi odi
Shake oh shake oh
Shake make you dance you don’t know
Whine and dance commando
Whine oh my baby go down low

Bumana
Come see baller
E be your body make I go gaga
Ohima mukosa
Oh let your bumama
Come see baller
E be you I dey search for truecaller
Ohima mukosa

Ehn oh baby oya move oya
Baby whine nyoma
You fine chioma
Say na you be the one I dey want oh
Every day she listen to my song
She dey do it all night long
I tell her say na she I want
She say na me wey she dey want yay

Oh baby whine oh shake ehn ehn
Go down low
Whine am baby go down low ehn ehn
Baby shake commando ehn ehn
baby whine oh shake ehn ehn comando
Whine am baby go down low
Whine for me you be commando

Bumana
Come see baller
E be your body make I go gaga
Ohima mukosa
Oh let your bumama
Come see baller
E be you I dey search for truecaller
Ohima mukosa

Aba
Girl I wanna feel your body on my body
I no really wanna waste your time girl
Girl I for like make you sef come be my paddy Spellz
Now you gat me knocking at your door gat me knocking
nobody love her better
Girl I dey beg you make I enter finito late oh
Girl come whine fi papito
Fiesta fiesta when you boogie down I dey mental
The way you whine oh yea my baby dance reggae and calypso

Oh baby whine oh shake ehn ehn
Go down low
Whine am baby go down low ehn ehn
Baby shake commando ehn ehn
Baby whine oh shake oh commando ehn ehn
Whine am baby go down low ehn ehn
Whine for me you be commando

Bumana
Come see baller
E be your body make I go gaga
Ohima mukosa
Oh let your bumama
Come see baller
E be you I dey search for truecaller
Ohima mukosa

The love wey you give me girl e dey high pass palmi
Omalicha girl you sweet pass jollof oh
Apuruka something come and coolu my temper oh
My baby see wetin you carry oh le le oh oh
Baby whine oh shake oh whine commando
Whine and dance commando
Whine oh baby go down low
Odi odi
Shake oh shake oh
Spellz shake make you dance you don’t know
Whine and dance commando
Whine oh my baby go down low

Baby go down low baby go down low baby go down low